Customs tok say, government never reopen some borders wey dem close for 2018

Nigeria Customs Service tok say, government never reopen some borders wey dem close for 2018

Acting Comptroller General for Customs, Wale Adeniyi tell State House Correspondents this one so after him meet Oga Presido Bola Tinubu for Aso Rock.

C.G. Adeniyi tok say only six land borders wey government feel say de important, na him de open.

Him still tok say, government go from time to time dey review the border matter.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x