Former Presido Obasanjo don tok say make dem create state police

Former Oga Presido Olusegun Obasanjo don tok say as insecurity de worse for the country, e go better make government create state police.

Obasanjo who tok dis one wen him be receive leaders of the National Association of former local government chairmen who visit am for Abeokuta, Ogun State, tok say state police better pass community police.

Person wey de help Obasanjo for media mata, Kehinde Akinyemi, talk say the first national chairman for the group, Albert Asipa, na him lead the group come Abeokuta.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x