Former Rivers State Governor Nyesome Wike se na God Grace make am alive after dem poison am for 2018.

Former governor of Rivers State, Nyesom Wike tok se dem poison am for 2018.

Nyesom Wike allege se na for di campaign secretariat of di People’s Democratic Party for di 2019 general election naim dem tek poison am.

Wike make dis allegate for one thanksgiving church service for him Rumuepirikom community inside Obio-Akpor local government area, him tok se na by God’s grace se him still dey alive.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x