Lawmakers for House of Representatives don tok say dem no wan impeach Speaker, Femi Gbajabiamila.
The lawmakers tok this one as the house sidon for Abuja.
This one dey happen so after one report for claim say lawmakers wan impeach the Speaker so that the house go fit pass one Water Resources Bill