Nigerians don dey Mecca for Hajj

Everi everi don ready now for dis year Hajj for Saudi Arabia, as plenty pipu of pilgrims around di world gather for di ancient city of Mecca for religious exercise.

Di pilgrims na about ninety-five thousand from Nigeria, wey National Hajj Commission, State Hajj Commissions and Private Tour operators make ther trip possible.

Di NAHCON alone arranged di transportation of over seventy-two thousand pilgrims, wey be se na one hundred and seventy flights from different locations inside Nigeria go carry dem go Saudi Arabia.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x