Obi Cubana say him management de cooperate for one shooting investigate wey happen for him club wey involve Burna Boy

Obi Cubana say him management de cooperate for one shooting investigate wey happen for him club wey involve Burna Boy for Cubana Night Club for Victoria Island Lagos.

Obi Cubana wey him real name Obinna Iyiegbu, tok this one for him first public statement wey him they give since the gbege happen for June 8, 2022.

Obi Cubana who say him club management don give all the necessary details to police authorities, still come de sympathize with the people wey dey affected for the shooting gbege.

You fit still remember say Lagos State Police Command been detain five policemen wey dey attach to Burna Boy after the shooting gbege for the night club.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x