Oga Presido Buhari don condemn Shiroro terrorists’ attack

Oga Presido Muhammadu Buhari don condemn the Shiroro terrorists’ attack wey many people die for one mining site inside Shiroro Local Government Area for Niger State.

Oga Presido Buhari wey condemned the terrorist attack for one statement wey him Senior Special Assistant on top Media plus Publicity, Garba Shehu, carry comot say the attack na big slap to Nigeria.

Oga Presido come still tok say Nigeria no go knell down for terrorists at all at all

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x