Oga Presido Buhari don endorse Football Development Master Plan

Oga Presido Buhari don endorse the 10-year Football Development Master Plan wey the Ministry for Youth plus sports been arrange.

Oga Presido come still tok say football na the number one sport for Nigeria as him de receive the master from Minister on top Youth plus Sports wey be Sunday Dare for the Presidential Villa for Abuja.

Oga Presido still promise say him administration go reject any moves plus attempt by any persons or groups to scatter football development for inside we country.

On top him own part, the Minister on top Youth plus Sports Development, Sunday Dare come Oga Presido Buhari for the attention wey him dey give football development for inside we country.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x