Oga Presido Buhari don receive UN Secretary-General for State House inside Abuja

Oga Presido Muhammadu Buhari don receive United Nations Secretary-General, Antonio Guterres for State House inside Abuja.

Oga Presido Buhari tok with Guterres de focus say make election de free plus make women plus including young people make dem vote for elections.

Presido Buhari come still de thank the UN Oga for the visit.

Presido Buhari still tok say the visit na sign to take show say the Obodo the world still believe for Nigeria.

For him own side, the UN Oga come still de beg country wey don develop say make dem send Covid-19 go give country wey no fit get am.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x