Oga Presido Buhari visit Ebonyi State

Oga Presido Buhari don visit Ebonyi State for two-day official visit.

Security people wey carry gun de positioned for important locations plus streets for dey inside the state capital Abakaliki, the state capital.

Oga Presido Buhari plane first land for Akanu Ibiam International Airport inside Enugu state wey Governor Dave Umahi come receive am.

From Enugu, Oga Presido Buhari with him team come fly inside helicopter go Ebonyi State.

The first place wey Oga Presido Buhari stop na Governor Umahi house for him Uburu hometown, wey de inside Ohaozara Local Government Area.

They still carry Presido Buhari go different places for inside the state make him commission some projects wey include; King David University of Medical Sciences, Uburu.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x