Opposite members of di National Assembly tok se dem neva see di FG 2022 supplementary budget

Some opposition members of di National Assembly don tok se dem neva see details of di seventy billion naira wey dem add for dem for di amended 2022 Supplementary Budget of di Federal Government.

Dis dey follow di concerns among Nigerians about the speed wey di National Assembly tek pass Presido Bola Ahmed Tinubu Supplementary Appropriation Bill for subsidy removal palliatives.

Both Denis Agbo of di Labour Party and Peter Akpanke of di People’s Democratic Party of di House of Representatives agreed wit di need to renovate di National Assembly and provision of necessary equipments to lawmakers so dat their work go dey easy.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x