Osun State Police Command dey investigate di death of OAU female student.

Osun State Police don dey investigate the strange death of one female student of Obafemi Awolowo University, Ile-Ife.

The girl wey die name na Treasure Salako and dem see her lifeless body for one uncompleted building around Akarabata community for Ile-Ife.

Reports say dem see bottle of wey be like side na insectide dey inside, this com make am be like se na sucide death.

But the tok tok pesin for Osun State Police Command, Yemisi Opalola tok se dey look more than sucide for their investigation.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x