President Buhari land for Ebonyi State for 2-day visit

Oga Presido Buhari don reach Ebonyi State for 2 days visit.

Oga Presido wey follow Governor Dave Umahi plus other government pipo, reach the state about 11:15 am today.

The helicopter wey carry Oga presido land for inside the pavilion inside the governor’s house for him village, Uburu, wey de inside Ohaozara Local Government Area for the state.

Oga presido go inaugurate ultra-modern King David University of Medical Sciences, Uburu, plus roads, flyover and presidential lounge, for Abakaliki wey dem just build.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x