President don present 2023 budget to National Assembly

Oga Presido Muhammadu Buhari don present the 2023 budget of twenty point five one trillion naira to National Assembly.

The budget wey the President tagged ‘the budget of Fiscal Sustainability plus transition’ na the last budget wey him go present before him tenure end.

Oga Presido Muhammadu Buhari come still tok say the 2023 transition budget go address important issues and put strong foundation for the government wey come after him administration.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x