The Presido of the African Development Bank, Akinwumi Adesina, don tok say the bank don develop one point five billion dollars emergency food plan for Africa. Adesina tok this one when him be visit Oga Presido Muhammadu Buhari to come brief am as the gbege we dey happen for Ukraine take de happen and the move wey…
![African Development Bank say dem develop 1.5 billion dollars emergency food plan for Africa](https://lasgidifm.com/wp-content/uploads/2022/04/FEMI-ADESINA-2-370x240.jpg)