Tag: Alex Otti

Abia State Government ban Okada for Umuahia and Aba
Abia State Government ban Okada for Umuahia and Aba

Abia State Government don ban Okada for the State capital wey be Umuahia starting from today, August 14. The okada ban still affect Abia State commercial town of Aba. Governor Alex Otti Chief Press Secretary, Kazie Uko wey announce this one for statement say the Governor still order security people make dem arrest anybody wey disobey the…

Abia State Government don cut over 2300 ghost workers
Abia State Government don cut over 2300 ghost workers

Abia State Government don cut over 2300 ghost workers from their payroll for the ongoing staff verification programme. The State Accountant General, Njum Onyemenam, tok say the state government so, don save over two hundred million naira as dem puruse the ghost workers. The Abia State Accountant General say dem identified the ghost workers with the help…

Abia State Governor Alex Otti, suspend Head of Service
Abia State Governor Alex Otti, suspend Head of Service

Abia State Governor Alex Otti don suspend Head of Service, Permanent Secretaries, but still retain two Permanent Secretaries. The state government don ask all the people wey involve make dem hand over to the most senior Director for their various Ministries, Departments plus Agencies. People wey the governor no sack, na the Clerk of for the State…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x