Tag: Islamic State

Pipo wey die for Taraba bomb blast don reach 6
Pipo wey die for Taraba bomb blast don reach 6

Six pipo don die and other pipo carry injury after bomb explode for one beer parlor wey de Mashaya market for Iware community wey de located for Ardo-Kola Local Government Area inside Taraba State. Police officers we dey for Nigeria Police Force Anti-bomb squad de for the market to detonate bomb wey never explode. Terrorists wey get…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x