Tag: Kashim Shettima

Vice Presido, Kashim Shettima decorate Acting Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun
Vice Presido, Kashim Shettima decorate Acting Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun

Vice Presido, Kashim Shettima don decorate Acting Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun with him new rank. Shettima perform ceremony for the Presidential Villa for Abuja together with the new acting IGP wife. For him side, Igp Egbetokun wey follow State House Correspondents dem talk, promise say him go tackle security problem wey de face we country.

Presido Tinubu inspect guard of honour for Democracy Day celebration
Presido Tinubu inspect guard of honour for Democracy Day celebration

Presido Bola Ahmed Tinubu don inspect Guard of Honour for at the Forecourt of the Presidential Villa inside Abuja, as part of activities for Democracy Day celebration. Presido Tinubu dey togeda wit Vice President, Kashim Shettima, the senate Presido Ahmed Lawan and him Chief of Staff, Femi Gbajabiamila.

Tinubu become Nigeria 16th Presido
Tinubu become Nigeria 16th Presido

Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima don become Nigeria new Presido and Vice-Presido. Tinubu and Shettima go begin dey work as dem don swear to allegiance for the Eagle Square inside Abuja. Before dem sign the inauguration documents, the Chief Justice of Nigeria, Justice Olukayode Ariwoola swear dem in and Presido and Vice-Presido. After him take him…

Supreme Court dismiss suit to disqualify APC Presidential Candidates.
Supreme Court dismiss suit to disqualify APC Presidential Candidates.

The Supreme Court don dismiss suit wey Peoples Democratic Party file to disqualify Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima as presidential candidates of the All Progressives Congress for the 2023 general elections. The People’s Democratic Party file the suit to challenge the qualification of the APC candidates, based on the allegate of double nomination of Kashm Shettima…

APC don inaugurate presidential campaign women wing
APC don inaugurate presidential campaign women wing

All Progressives Congress don inaugurate their presidential campaign women team for the Old Banquet Hall of the Presidential Villa for Abuja. Many many ogbonge people wey include Oga Presido Buhari wey him Chief of Staff, Professor Ibrahim Gambari represent attend the event. APC presidential candidate, Bola Tinubu; him running mate, Kashim Shettima; APC National Chairmo, Abdullahi Adamu;…

Atiku and Obi attend NBA Annual General Conference, but Tinubu no show
Atiku and Obi attend NBA Annual General Conference, but Tinubu no show

Atiku Abubakar and Peter Obi don attend Nigeria Bar Association General Conference, but Tinubu no show. APC presidential candidate, Bola Tinubu send him running-mate, Kashim Shettima make him represent am for the NBA Conference wey shele for Victoria Island. When Shettima come for stage to tok, him tok say APC government wey Tinubu go lead go transform…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x