Central Bank of Nigeria say dem no go change February 10 deadline to take change old 1000, 500 and 200 Naira notes. CBN Governor, Godwin Emefiele, na him tok this one so upon say Supreme Court don rule against the February 10 deadline. Emefiele wey tok for one meeting for Abuja with people wey represent some foreign…
Supreme Court don stop the move by Federal Government to take ban use of the old naira notes from February 10, 2023. Seven-member panel wey Justice John Okoro, led stop the Federal Government plan for one ruling in side one exparte application wey Kaduna, Kogi and Zamfara states bring come the court.