CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes

Central Bank of Nigeria say dem no go change February 10 deadline to take change old 1000, 500 and 200 Naira notes.

CBN Governor, Godwin Emefiele, na him tok this one so upon say Supreme Court don rule against the February 10 deadline.

Emefiele wey tok for one meeting for Abuja with people wey represent some foreign governments for Nigeria, still warn say CBN go carry any Pos operators wey dem catch de sale and buy naira notes go court.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x