All public places and assets wey dem allege se dem sell or convert to personal use under di immediate-past Umar Ganduje administration for Kano state, the new Governor Abba Kabir Yusuf don give order se make dem seize am. E no dey afta dem swear Governor Yusuf into office naim he give approve the order and him…