Tag: Sports

UN Office don throw support give Spanish Female footballer, Jenni
UN Office don throw support give Spanish Female footballer, Jenni

The United Nations Human Rights Office don throw support give Spanish female footballer, Jenni Hermoso after Spanish Football Federation presido, Luis Rubiales kiss the player for mouth. The UN body tok for statement say, everybody get responsibility to condemn sexual harassment plus abuse. Hermoso tok say she no give Luis permit to kiss am for Spain’s Women’s…

First Lady don receive Super Falcons for Abuja
First Lady don receive Super Falcons for Abuja

First Lady, Oluremi Tinubu don receive Super Falcons for Presidential Vila inside Abuja. Senator Oluremi Tinubu tell the players dem say, de do well for FIFA Women’s World Cup wey Australia and New Zealand join hand together host. The First Lady still tell the players make they see themselves as people wey other Nigerians fit copy.

Nigeria and Canada play goalless draw for their first female World Cup game
Nigeria and Canada play goalless draw for their first female World Cup game

Super Falcons of Nigeria and Canada don play goalless draw for their first female World Cup game wey happen for Australia and New Zealand. They name Nigerian goalkeeper Chiamaka Nnadozie after she save penalty for the second half of the game. Nigeria, South Africa, Morocco plus Zambia na the four countries wey de represent Africa for this…

Tobi Amusan win 100 metre hurdles for Diamond League
Tobi Amusan win 100 metre hurdles for Diamond League

World record holder, Tobi Amusan, don win the one hundred metre hurdles for the Diamond League inside Poland. The Nigerian athlete still win her season’s best for the Silesia Diamond League for twelve-three-four seconds. Amusan finished the run after Kendra Harrison and Nia Ali, from USA, wey finished second and third.

Chelsea player, Kalidou Koulibaly don join Saudi Club, Al-Hilal
Chelsea player, Kalidou Koulibaly don join Saudi Club, Al-Hilal

Chelsea and Senegal football defender, Kalidou Koulibaly don become the latest Chelsea player to go Saudi Arabia after him complete a transfer to Al-Hilal. The player join Wolves midfielder’s Ruben Neves for inside the Saudi Pro League. Chelsea midfielder N’Golo Kante still don agree to sign for Saudi champions Al-Ittihad while him team-mate Edouard Mendy dw close…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x