Di Deputy Governor of Lagos State, Obafemi Hamzat don deny say him renounce him Nigerian citizenship so that him go get USA citizenship. Hamzat deny am wen him dey react to one witness testimony for di Lagsos State Governorship Petition Tribunal last week. Him tok se reports of di court proceedings wey claim se him dump him…