Tinubu say him no meet Wike for France

APC presidential candiate for the 2023 elections, Bola Tinubu, don tok say him no meet Rivers State Governor, Nyesom Wike for France.

Tinubu wey be former Lagos State Governor been travel go France to go meet top-top people for that side.

One APC big person for inside Lagos wey be Joe Igbokwe been tok for one social media post say Tinubu meet Wike for France.

But, Tinubu Media Office for one statement wey Tunde Rahman release, Tinubu tok say him get for Governor Wike, but dem met for London.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x