Togo open their land border

Togo don open their land border after dem be close am for more than two years as part of effort to take make sure say Coronavirus no too spread for the country.

The Togolese government tok for one statement say people fit de move freely if them show proof say dem don take Covid-19 vaccine.

The border when dem close been make business activities hard for communities wey de close to Togolese border.

 

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x