Tok still dey follow Presido Tinubu appointment of Service Cheifs

Pipu still tok Presido Bola Ahmed Tinubu appointments of defence and security chiefs.

Di latest pesin wey dey tok about am na retired Major General Henry Ayoola, wey tok se di Presido don show uncommon leadership.

Major General Ayoola still play down worry wey dey follow di appointment of Nuhu Ribadu as National Security Adviser.

Ayoola tok se he no see how Ribadu role no go jam wit di responsibilities of di heads of different different sections of di Nigerian Military.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x