Supreme Court of Nigeris don deny allegiate say Chief Justice of Nigeria, Justice Olukayode Ariwoola and Oga Presido Bola Tinubu tok for phone on top the presidential election petition for the 2023 election
Director for Press plus Information for Supreme Court of Nigeria wey be Akande Festus clear the allegiate for one statement.