APC DON START CAMPAIGN FOR OSUN STATE GOVERNOSHIP ELECTION

The All-Progressives Congress don start their campaign for di Osun State governorship election.

APC governors and leaders of di parti from different part of we kontri join Governor ADEGBOYEGA OYETOLA, wey wan come back for second term of four years for the event.

Governor BABAJIDE SANWO-OLU of Lagos State led members of di APC National Campaign Council, led go di event inside Ile Ife.

Governor SANWO-OLU wey confam se dem tek di campaign go freedom park for Oshogbo, afta dem com go visit di palace square for Okuku, inside Odo Otin Local Goment.

SANWO-OLU and members of his committee still stop for di palace of the Olokuku of Okuku land to pay homage to Oba SAMUEL ABIOYE OYEBODE.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x