Author page: LASGIDI FM NEWS

Osun State Government don wash hand comot for National Social Intervention Programmes
Osun State Government don wash hand comot for National Social Intervention Programmes

Osun State Government don wash hand comot for Federal Government National Social Intervention Programmes wey one Kehinde Ibitoye de handle. Olawale Rasheed, wey be Chief Press Secretary to Governor Ademola Adeleke, still allegiate say Ibitoye’s recent activities de harmful to Osun State Government reputation. Rasheed for one statement accusate Ibitoye say him de use the name of…

Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023
Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023

Di Presidential Election Petitioner Court go deliver judgement of di petitions wey dey challenge Presido Bola Ahmed Tinubu election victory, on Wednesday dis week, September 6, 2023. Di Registrar of di Court of appeal, Umar Bangari, confirm di date give tori pipu and tok di court go show di judgement session for any TV station wey wan…

Rejected nominees reappear for Governor Babajide Sanwo-Olu new list to Lagos State House of Assembly.
Rejected nominees reappear for Governor Babajide Sanwo-Olu new list to Lagos State House of Assembly.

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don send fresh list of eighteen nominees to di State House of Assembly for screening and confirmation as cabinet members. Names from di list of seventeen cabinet nominees wey di state lawmakers reject still apear for di w new list. Professor Akin Abayomi, Samuel Egube and Gbenga Omotosho wey served for Sanwo-Olu…

Island area for Lagos go experience flood
Island area for Lagos go experience flood

Dem don warn de residents of Lekki-Ajah axis for Lagos State about di flood disaster, forsake of di heavy rainfall and di plenti water wey go come from dams. Oda areas wey go still experience dis flood na Alagbole, Meiran, Maidan, Kara, Isheri-Olowora, Agiliti, Owode-Onirin, Owode-Elede, Agboyi, Ajegunle, Itowolo, Majidun, Ibeshe, and Baiyeku. Di Permanent Secretary for…

Lagos Blue Line Train don start work
Lagos Blue Line Train don start work

Di Lagos Blue Line Train don start work from Marina Train Station for Lagos Island to Mile Two Station for mainland. Governor Babajide Sanwo-Olu follow for di first set of passengers wey enter de train as dem start to move by 9:20am today. Na high voltage electricity dey power di Blue Train and di Lagos State Government…

Asake win Next Rated Award for 2023 Headies Award
Asake win Next Rated Award for 2023 Headies Award

Nigerian music superstar, Asake, don win the ‘Next Rated’ award for the 2023 Headies. Rema na the biggest winner of award ceremony after him win three awards wey include the Best Male Artiste of the Year award while Odumodu Blvc win the Rookie of the Year award. This year Headies Awards happen for the Cobb Energy Performing…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x