As di people of Ondo State dey prepare for their governorship election on Saturday, former President OLUSEGUN OBASANJO don pray for Governor LUCKY AIYEDATIWA to succeed for di election. Reports tok say OLUSEGUN OBASANJO carry wake visit go Government House for Akure to show him support and encouragement for […]
Continue readingNews
Archbishop of Canterbury Don Resign Due to Pressure from 2013 Abuse Scandal
JUSTIN WELBY don resign as Archbishop of Canterbury for England due to pressure from abuse scandal wey happen from 2013. JUSTIN WELBY tok for inside press release say him resign with di permission of His Majesty King CHARLES of England. He come tok day di Makin Review report […]
Continue readingCourt Don Jail 35 Internet Fraudsters for Abakaliki, Ebonoyi State for 8 Months
Di Federal High Court sitting in Awka, Anambra State, find thirty-six people guilty for internet fraud, come sentence them to eight months for prison for each one of them. Justice EVELYN ANYADIKE give di judgments after di Economic and Financial Crimes Commission drag di thirty-six people come him court. […]
Continue readingSenator Oshiomhole Pikin Don Grab First Appointment for Edo State as Commissioner for Health
Former governor of Edo State, Senator ADAMS OSHIOMHOLE, don become one of di first persons to benefit from di new government under Governor MONDAY OKPEBHOLO. This na because Governor OKPEBHOLO don appoint Senator OSHIOMHOLE him son, Doctor CYRIL ADAMS OSHIOMHOLE as di new Commissioner for Health in Edo State. Governor […]
Continue readingPresident Tinubu Don Enter Saudi Arabia for Joint Arab-Islamic Summit on Middle East Crisis
President BOLA AHMED TINUBU don travel go Saudi Arabia for di Joint Arab-Islamic Summit, wey begin this Monday, November 11, 2024. President TINUBU enter di capital, Riyadh on Sunday, and di Deputy Governor of Riyadh, Prince MOHAMMED BIN ABDULRAHMAN BIN ABDULAZIZ, bin dey for ground to welcome am. Presidential […]
Continue readingOndo Election: IGP Say No Work for Amotekun for Election Day
Di Inspector General of Police, KAYODE EGBETOKUN, don order di Western Nigeria Security Network – Operation Amotekun – make dem comot hand for di governorship election for Ondo State on Saturday, November 16, 2024. Di Force Public Relations Officer, OLUMUYIWA ADEJOBI, na him confirm di IGP order, just as him […]
Continue readingNDLEA Don Burst Cross-Border Drugs Trafficking Gang, Arrest 6 Nigerian and Cameroonian Suspect
Di Nigerian National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, don arrest six suspects for drug trafficking gangs after dem operatives raid two major cross-border gangs wey dey operate between Nigeria and Cameroon. NDLEA tok-tok person, FEMI BABAFEMI, say di drug kingpins wey dey detention them from Adamawa, Anambra, Lagos state, […]
Continue readingEFCC Arrest 7 Suspects for Internet Wuru-Wuru for Kubwa, Abuja
Operatives of di Abuja Zonal Directorate of Economic and Financial Crimes Commission don arrest seven suspected internet fraudsters for raid around Kubwa area of di Federal Capital Territory. EFCC tok-tok person, DELE OYEWALE, tok for inside press release say operatives raid the area based on credible information about suspicious […]
Continue readingEDO Court Jail 7 Yahoo-Yahoo Fraudsters
Di Edo State High Court for Benin City don jail seven internet fraudsters after di Economic and Financial Crimes Commission finish their trial. Di convicts na JOHNSON MATTHEW EBOSA, MARVELOUS OSAYENMA, IMONIWE JOSHUA, MICHAEL AGBOWEMEH SAN, ALVIN NOSAKHARE OSARENI, PROCOIUS IMONIWE and MIKE AJUFO. Justice A.N ERHABOR find […]
Continue readingLagos Assembly Don Dash Money, Computer to Support Schools, Students, as Speaker Obasa Celebrate Him Birthday
Di Lagos State House of Assembly, MUDASHIRU OBASA, don dash N5m scholarship to twelve-year-old school pikin, AMINAT ALEGE, wey policeman bin shoot for him eye for February 9, 2024. Na all di members of the House of Assembly join body to contribute di money for AMINAT ALEGE as part […]
Continue reading