News

CBN say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes
CBN say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes

Central Bank of Nigeria say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes. CBN Acting Governor, Folashodun Shonubi na him talk this one for Monetary Policy Committee meeting for the bank headquarters inside Abuja. Shonubi tell Nigerians make dem continue to de deposit their old money with banks before December 31, 2023, deadline.

DSS carry suspended CBN Governor go court
DSS carry suspended CBN Governor go court

Di Department of State Services don carry suspended Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele go Federal High Court in Lagos. Dis arraignment dey happun afta one Federal High Court for Abuja order di DSS to charge Emefiele before court or make dem release am nothing more than seven days. Tight security, with some DSS…

Amnesty International ask government make dem release EndSARS prisoners
Amnesty International ask government make dem release EndSARS prisoners

Amnesty International don ask government make dem release all the people wey de for detention on top the EndSARS protests wey happen for October, 2020. The international human rights group still tell Nigerian government make dem compensate and still give justice to people wey the protest affect. Amnesty International de make this demand so, after one memo…

Office for Special Prosecutor arrest former Ghana minister on top corruption allegiate
Office for Special Prosecutor arrest former Ghana minister on top corruption allegiate

Office for Special Prosecutor don arrest former Ghana for minister Sanitation and Water Resources, Cecilia Dapaah on top corruption allegiate after report come out say, some of her staff thief millions of dollars cash from her house. Office of the Special Prosecutor tok for one statement, say the former minister de under house arrest for suspected corruption…

INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners
INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners

Independent National Electoral Commission Chairmo, Professor Mahmood Yakubu don deny allegiate say dem receive money from International partners to take conduct 2023 general elections. Professor Yakubu tok say the only money wey INEC get for the election for the elections na from Federal Government. The INEC Chairmo tok this one for one meeting wey him get some…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x