Politics

Senator Amosun don join 2023 Presidential race even as Osinbajo plus Bakare don pick apc forms
Senator Amosun don join 2023 Presidential race even as Osinbajo plus Bakare don pick apc forms

The list of pipo wey wan contest the 2023 presidential ticket under the All Progressives Congress don continue to de increase. This de happen sake of say, former governor for Ogun State wey still be Senator for National Assembly, Ibikunle Amosun don join the race. Senator Ibikunle Amosun declare for one event wey hold for the Shehu…

Cross River State Governor, Ben Ayade don join 2023 presidential race
Cross River State Governor, Ben Ayade don join 2023 presidential race

Cross River State Governor, Ben Ayade don join 2023 the presidential race. Governor Ayade tok this one after him meet President Muhammadu Buhari for State House for inside Abuja. Governor Ayade come still de tell State House Correspondents say Oga Presido Buhari don tell am make him go reason with him people. Ayade come still promise say…

Vice-President Yemi Osinbajo don tok say him go betray Nigerians if him no contest 2023 presidential election.
Vice-President Yemi Osinbajo don tok say him go betray Nigerians if him no contest 2023 presidential election.

Osinbajo tok dis one wen him visit Ondo State Governor, Rotimi Akeredolu plus All Progressives Congress stakeholders inside the state. Osinbajo still tok say, aside say him be Vice President and don still serve as Acting Vice President, him get experience to lead Nigeria. On top him own part, Governor Akeredolu tok say although say Ondo delegate…

President Buhari don warn APC leaders make dem no impose candidates as 2023 elections don de near
President Buhari don warn APC leaders make dem no impose candidates as 2023 elections don de near

President Muhammadu Buhari don warn All Progressives Congress leaders make dem no impose candidates wey no de popular as the 2023 election don de near. President Buhari tear the warning for APC National Executive Committee meeting wey dem hold for Abuja. The party for the meeting still agree say dem go use indirect primary take choose their presidential…

Adamu Garba say money for APC nomination and expression of interest form de high
Adamu Garba say money for APC nomination and expression of interest form de high

One young presidential aspirant for APC, Adamu Garba don tok say the cost for the party nomination and expression of interest form de too high. Adamu Garba tok for Twitter say Nigerians no fit continue to buy political offices. Him come still tok say wetin Nigeria need na leaders wey sabi.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x