Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for UK go January 31, 2023.

Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for United Kingdom go January 31, 2023.

Latest report de say the Old Bailey Court for UK agree to hear arguments for December 16 or 19, 2022 before the trial proper go start for January.

Police arrest Ekweremadu with him wife Beatrice on June 23, 2022, and dem come still charge them under the UK Modern Slavery Act.

Since that time, Senator Ekweremadu don dey for prison for UK, de wait trial base on allegiate wey concern human trafficking plus organ harvesting wey involve one David Ukpo Nwamini, while them release him wife on bail for July.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x