DSS dey warn against terror attack during Ileya

Di Department of State Services don dey join rain about possible terror attacks for worship and recreational centres as Mulisms dey prepare to celebrate Eid-El-Kabir.

Di DSS still confirm se dem join bodi wit troops of the Nigerian Army and men of di Nigeria Police Force to recover Improvised Explosive Devices from terrorists.

DSS tok tok pesin, Peter Afunanya for inside one statement dey advice operators of shopping malls and oda locations wey plenty pipu go go for di festive season to shine eye and tighten their security measures.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x