Federal Government don distributes relief materials to people wey flood affect Zamfara

Federal Government don distributes relief materials to people wey flood affect for inside Zamfara State.

The Director General for National Emergency Management Agency wey be Mustapha Gusau give the items to the Zamfara State Government on behalf of Federal Government.

Gusau say the items na rice, beans, maize, clothes plus other chop chop dem wey him tok say Federal Government release from strategic reserve.

The Director General of NEMA wey Director of Finance, Sani Jiba represent hand over the items to Zamfara State Deputy Governor wey be Hassan Nasiha make dem distribute am go give people wey flood affect for inside the state.

 

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x