Femi Adesina Say, no be Government duty to create job

Oga Presido Special Adviser on top media, wey be Femi Adesina don talk say, no be the duty of Government to create job.

The Presido tok tok person talk this one as him de highlight Presido Buhari achievements for eight years.

Adesina say wetin any government fit do na to create better environment for private sector to take create jobs.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x