Governor Adeleke don sack 12,000 workers, come still comot 3 kings   

Osun Governor wey be Senator Ademola Adeleke has don sack 12,000 workers plus still order say make three kings comot from their throne.

Governor Adeleke still cancel appointment of thirty Permanent Secretaries come still suspend the chairmo plus members for Osun State Independent Electoral Commission.

The king wey the governor sack na; Akinrun of Ikinrun Oba Yinusa Akadiri; Aree of Ire Oba Ademola Oluponle plus Owa of Igbajo, Oba Gboyega Famodun.

The governor still order the kings make dem comot for their palace.

 

 

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x