Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle

Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle well-well.

This works dem na the construction of one Psychiatric Hospital for Ketu-Ejinrin in Epe Local Government Area which Governor Sanwo-Olu tok say go help deal with matter wey concern mental issues for inside the state.

Governor Sanwo-Olu still visit the new University of Science and Technology wey still dey for Epe to take see how work for new administrative block de go on.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x