Tag: #Lagos State

2 persons don die for Lagos tanker accident
2 persons don die for Lagos tanker accident

Two persons don die for Lagos tanker accident wey involve one tanker plus four Keke Napep for Ikotun. Lagos State Traffic Management Authority officers dem rescue four victims inside the keke while one keke driver plus one passenger die instantly. LASTMA’s Director on top Public Affairs plus Enlightenment, Adebayo Taofiq tok for one statement say people wey…

Fire de burn for Ijora Olopa Frozen Food Market
Fire de burn for Ijora Olopa Frozen Food Market

Fire de burn for Ijora Olopa Frozen Food Market. Lagos State Emergency Management Agency wey confirm the matter for one update, say the market dey for Eko under bridge. LASEMA Oga wey be Olufemi Oke-Osanyintolu say though no know the cause of the fire, but all the market under the bridge burn. Oke-Osanyintolu come still tok say…

Lagos Lawmakers don call state officials over plan to demolish Jakande Estate in Eti-Osa
Lagos Lawmakers don call state officials over plan to demolish Jakande Estate in Eti-Osa

Members for the Lagos State House of Assembly don put mouth on top claim by some people wey de live for Jakande Estate Eti-Osa say some people from state government de threaten to pursue them and demolish their houses. The House of Assembly therefore, come invite Commissioner on top Housing, Moruf-Akinderu Fatai, plus the Managing Director for…

Governor Sanwo-Olu launch sixty-two new firefighting trucks
Governor Sanwo-Olu launch sixty-two new firefighting trucks

Lagos State Governor, Babajide Governor Sanwo-Olu don launch sixty-two new high-capacity firefighting trucks wey the state government buy. Governor Sanwo-Olu perform the ceremony for the Lagos State Government secretariat for Alausa, Ikeja. Governor Sanwo-Olu also charged everybody wey de stay for Lagos make dem ownership for the firefighting truck and still give moral support to the firefighters…

Governor Sanwo-Olu don present 2023 budget
Governor Sanwo-Olu don present 2023 budget

Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu don present 2023 budget of One-Point-Six-Nine Trillion Naira to Lagos State House of Assembly make dem approve. The 2023 Budget provide Nine Hundred and Thirty-Two-Point-Seven Billion Naira na for capital expenditure while recurrent expenditure go take Seven Hundred and Fifty-Nine-Nine Billion Naira. Governor Sanwo-Olu tok say him hope say the “Budget of…

Police scatter disable athletes wey protest for Lagos
Police scatter disable athletes wey protest for Lagos

Officers for the Lagos State Police Command don scatter disable athletes wey protest for Surulere area for the state. The para-athletes protest close to the National Stadium along the Funsho Williams Avenue. The protesters de vex say they exclude them some of them for some para sports like swimming and tennis from National Sports Festival wey go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x