INEC say dem go release final list of candidates for September 20th     

Independent National Electoral Commission say dem go release final list of presidential candidates for September 20th.

INEC Chairmo wey be Professor Mahmood Yakubu, tok say the final list of candidates for governorship election go shele for October 4, 2022.

Professor Yakubu tok this one for one meeting wey the Centre for Democracy and Development organize for  Abuja.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x