Tag: Mahmood Yakubu

Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday election
Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday election

The Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday governorship plus state Assembly elections. National Security Adviser wey be Babagana Monguno na him tear this warning for the Inter-Agency Consultative Committee on Election Security meeting for Abuja. INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu wey still dey the meeting, ask political parties make…

INEC Chairmo do tok say fuel scarcity fit affect 2023 general elections
INEC Chairmo do tok say fuel scarcity fit affect 2023 general elections

INEC Chairmo Mahmood Yakubu don tok say fuel scarcity fit affect 2023 general elections on top logistics matter. Yakubu tok this one for Abuja for one meeting wey him get with National Union of Road Transport Workers for Abuja. Yakubu later come meet with Nigerian National Petroleum Company Limited management to take discuss ways how dem fit…

INEC say dem go release final list of candidates for September 20th     
INEC say dem go release final list of candidates for September 20th    

Independent National Electoral Commission say dem go release final list of presidential candidates for September 20th. INEC Chairmo wey be Professor Mahmood Yakubu, tok say the final list of candidates for governorship election go shele for October 4, 2022. Professor Yakubu tok this one for one meeting wey the Centre for Democracy and Development organize for  Abuja.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x