Labour Party se dem no lose confidence for di Presidential Election Petition Tribunal

Di Labour Party don tok se their call for di removal and prosecution of INEC Chairmo nor bi becos e don lost confidence in the Presidential Election Petition Tribunal.

Director General of di LP Presidential Campaign Council, Akin Osuntokun, allege se Professor Mahmoud Yakubu sabotage di conduct of di election.

Osuntokun allege se  Professor Yabuku and INEC National Commissioner wey dey in charge of Information and Voter Education, Festus Okoye, lie and decisive Nigerians about di commission commitment to conduct credible elections.

The LP chieftain dey wonder why di same INEC wey bin request and receive billions of naira to deploy upgraded technology for di elections, now for court dey se di dem no fit rely on the same technology to judge di outcome of di elections.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x