Tag: INEC

Abia Tribunal sacks 3 Labour Party reps, order rerun for one constituency
Abia Tribunal sacks 3 Labour Party reps, order rerun for one constituency

Abia State National Assembly Election Petition Tribunal don sacks 3 Labour Party reps and still order rerun for one constituency. This lawmakers na, Ibe Okwara Osonwa for Arochukwu-Ohafia Federal Constituency, Munachim Alozie for Obingwa-Osisioma-Ugwunagbo Federal Constituency plus Emeka Nnamani for Aba North-South Federal Constituency. Justice Adeyinka Aderebgbe wey deliver judgment for the Ohafia-Arochukwu petition, order Independent National…

Labour Party se dem no lose confidence for di Presidential Election Petition Tribunal
Labour Party se dem no lose confidence for di Presidential Election Petition Tribunal

Di Labour Party don tok se their call for di removal and prosecution of INEC Chairmo nor bi becos e don lost confidence in the Presidential Election Petition Tribunal. Director General of di LP Presidential Campaign Council, Akin Osuntokun, allege se Professor Mahmoud Yakubu sabotage di conduct of di election. Osuntokun allege se  Professor Yabuku and INEC…

INEC dey fault Labour Party for se dem call out Professor Yakubu Mahmoud
INEC dey fault Labour Party for se dem call out Professor Yakubu Mahmoud

Di Independent National Electoral Commission don see fault for why Labour Party dey call for di suspension and trial of em Chairmo, Professor Mahmoud Yakubu, becos of di conduct of di 2023 presidential election. Di Chief Press Secretary to di INEC Chairmo, Rotimi Oyekanmi tok se di demand of di LP based on di European Union Observer…

Police conclude investigation on top Adamawa, REC Hudu Yunusa-Ari
Police conclude investigation on top Adamawa, REC Hudu Yunusa-Ari

Nigerian Police don conclude investigation on top Adamawa, Resident Electoral Commissioner, Hudu Yunusa-Ari. Although informate for the investigation no de for public domain, INEC National Commissioner wey de incharge charge for Voter Education plus Publicity, Festus Okoye, confirm this one for television interview.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x