LASEMA say na because say safety measures no de  cause Mile 2 fire iincident

LASEMA say na because say safety measures wey no dey, cause Mile 2 fire incident.

Permanent Secretary for Lagos State Emergency Management Agency, wey be Femi Oke-Osayintolu tell Lasgidi FM’s Chukwuemeka Obioma this one for the place wey the thing happen.

Oke-Osayintolu say small investigate wey dem do, show say the fire happen for Aboki Truck Yard for Otto Wharf sake of say dem de weld one tanker wey carry fifty-five thousand litres of petrol.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x