NNPCL raise petrol price per litre to N557

The Nigerian National Petroleum Company Limited don approve new pump prices for petrol for e filling stations across the country.

The new NNPCL pump prices for petrol go range from four hundred and eighty-eight naira for inside Lagos to five hundred and fifty-seven naira for inside Borno and Yobe states.

NNPCL filling stations for Abia State go sell petrol for five hundred and fifteen naira per litre, while for Abuja dem go sell petrol for five hundred and thirty-seven naira per litre.

NNPCL don auhorize their petrol filling stations to sell one litre of fuel for five hundred and eleven naira per litre, while those ones wey dey for Sokoto go dey sell am for five hundred and forty naira per litre.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x