Tag: petrol subsidy removal

Banks open for Lagos States as NLC dey start strike today
Banks open for Lagos States as NLC dey start strike today

Banks for Victoria Island inside Lagos State open for business, even though di Nigeria Labour Congress declare two-day warning strike wey start today. Lasgidi FM Correspondent Azuka Onwuzor wey visit some banks for Ajose Adeogun, Adetokunbo Ademola and Ligali Ayorinde streets, observed se customers dey go in and out of di banking halls. E be like se…

Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship
Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship

Supporters of Presido Bola Ahmed Tinubu don go stage protest for di domot of National Assembly complex inside Abuja ova di removal of petrol subsidy. Di leader of di group, wey dem call “Stand Up Nigeria”, Sunday Attah tok se Presido Tinubu do di right thing and him suppose receive support. While other Nigerians dey complain about…

Long queues dey for petrol filling stations as pump price increase to N557
Long queues dey for petrol filling stations as pump price increase to N557

Nigerians don dey buy petrol for more than four hundred naira per litre as queues dey long for petrol filling stations across we contri. The Nigerian National Petroleum Company Limited don approve new petrol pump prices as high as five hundred and fifty-seven naira. This wan dey follow Presido Tinubu announcement se petrol subsidy don go. Nigerians…

NNPCL raise petrol price per litre to N557
NNPCL raise petrol price per litre to N557

The Nigerian National Petroleum Company Limited don approve new pump prices for petrol for e filling stations across the country. The new NNPCL pump prices for petrol go range from four hundred and eighty-eight naira for inside Lagos to five hundred and fifty-seven naira for inside Borno and Yobe states. NNPCL filling stations for Abia State go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x