Nyesom Wike don criticize Rivers PDP members wey go reception for Shekarau

Rivers State Governor, Nyesom Wike don criticize Rivers PDP members wey go reception for former Kano State Governor, Ibrahim Shekarau.

Although Governor Wike no call name, him still tok say Rivers State PDP leaders wey travel go Kano de work against am.

Governor Wike wey tok this one when dem de commission one road for Port Harcourt, come still remind him enemies say River State no be servants.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x