Oga Presido Buhari don ask INEC make dem confirm 7 nominees as ICPC Commissioners

Oga Presido Muhammadu Buhari don ask INEC make dem confirm seven nominees as Independent Corrupt Practices and other Related Offences Commission.

The nominees dem na are retired Justice Adamu Bello, Hannatu Mohammed, Olubukola Balogun, Grace Chinda, Obiora Igwedibia, Abdullahi Maikano, and Dauda Umar.

Oga Presido Buhari’s make the request for letter wey him write give Senate wey Senate Presido Ahmad Lawan read when lawmakers dem siddon yesterday.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x