Tag: Ahmad Lawan

Oga Presido Buhari don ask INEC make dem confirm 7 nominees as ICPC Commissioners
Oga Presido Buhari don ask INEC make dem confirm 7 nominees as ICPC Commissioners

Oga Presido Muhammadu Buhari don ask INEC make dem confirm seven nominees as Independent Corrupt Practices and other Related Offences Commission. The nominees dem na are retired Justice Adamu Bello, Hannatu Mohammed, Olubukola Balogun, Grace Chinda, Obiora Igwedibia, Abdullahi Maikano, and Dauda Umar. Oga Presido Buhari’s make the request for letter wey him write give Senate wey…

Oga Presido Buhari don sign 2023 Budget
Oga Presido Buhari don sign 2023 Budget

Oga Presido Muhammadu Buhari don sign 2023 Budget of Twenty-One-Point-Eight-Three trillion naira. The signing of the budget so, de happen six days after National Assembly been pass the 2023 Appropriation Bill, wey dem increase by one-point-three-two trillion naira. The budget provide say capital expenditure go cost five-point-nine trillion naira while government go use eight-point-three trillion naira for…

Senate don start to de screen Lauretta Onochie plus other fourteen people for NDDC appointments
Senate don start to de screen Lauretta Onochie plus other fourteen people for NDDC appointments

Senate don begin screen Oga Presido Special Assistant on top Social Media, Lauretta Onochie plus other fourteen people for NDDC job. Senate Leader, Senator Ibrahim Gobir, wey be APC member from Sokoto East, read the nominees names. After that one happen so, Oga Senate Presido, Ahmad Lawan come refer the matter go Senate Committee wey Peter Nwaoboshi…

Court don declare Machina as APC candidate for Yobe North
Court don declare Machina as APC candidate for Yobe North

Federal High Court wey sit Damaturu wey be the capital of Yobe State don declare Bashir Machina as APC candidate for Yobe North Senatorial District Election. The judge wey hear the matter, Justice Fadimatu Murtala give the ruling today. For many months now, Machina and Senate President wey be Ahmad Lawan who de represent Yobe North for…

Senate change 2022 Electoral Act make statutory delegates fit de participate for party congress and convention
Senate change 2022 Electoral Act make statutory delegates fit de participate for party congress and convention

Senate do change some part of the 2022 Electoral Act which go give councillors, local government chairmen, vice chairmen, political party chairmen, state plus federal lawmakers, governors and plus including their deputies, presido and him vice presido, political parties dem National Working Committee members, state party chairmo dem join secretaries. Senate been change some part of the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x