Oga Presido Buhari don tell UAE make dem comot visa Bans on top Nigerians

Oga Presido Buhari don tell United Arab Emirates make dem comot visa bans on top Nigerians

That UAE visa ban on Nigerians wey don de in place since October last year October no affect people wey get diplomatic passport.

Presido Buhari tok say him follow UAE leader, Sheikh Mohamed Bin Zayed Al Nahyan tok for one phone call to take discuss the mata.

The presido also use the opprtunate to take tell Sheikh Nahyan, who still be Emir of Abu Dhabi, sorry sake of say, him mother-in-law, Sheikha Maryam Al-Falasi die.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x